Уақыт: 03:51
Файл түрі: mp3
Файл өлшемі: 8.83 МБ
Битрейт: 320 кбит/сек
Eledumare na hin dey ginger me nicely Ojodi ko ye so On baba, se ko se ko E bad or e good, we dey pray more Tough times don't last but tough people do, we go stand tall Eyes red like we jogor Puff, pass for the pain, yeah e'ja lor I really wanna know your interest Money dey for my mind, I'm in business Many time dem try play my intellect And you know my shotta, man ah big the rest When you ready make you take the shot And you know wetin go happen, make we ginger next Sound, sound Ah ah ahn And I know dem how feel tonight I know man I wan dey tonight Wan make ya feel alright Ah ah ahn Call my people make we dey tonight Make we fall in, make we lo li li Wan make ya feel alright Oh ah yeah oh I no mind how e be tonight No apologies tonight